Monday, January 14, 2013

VEN-GREEN WHITE GREEN

Intro
Hmmm yea aww
V. E . N
Syk on the beat eh eh
Na na na na na na na yea.
(Whatchu say)

Verse 1
I said am black and proud

I know it
Green white green na the color on my flag
oh yes I wave it
*Aww
Like I be the leader of my shining world
African best
No one contest .. Progress in ma blood
Na who u be?
To tell me say I no fit
With make am anywhere in Naija
Na who dem be?
To tell you say u no fit to make am anywhere in Naija
I know some ah dem ah play football
All over the world
Dem ah know what's up
Okocha , Kanu Nwanko,
Them am proudly
Nigerian  people
So ya  what's up
Hardworking noni
Rainy or sunny
Funny we are all 
making my money Money
So broda
Can you tell me something


Chorus:
Where you dey run go
( Ehh you dey run go ) X2
A land with milk and honey
( Ehh you dey run go )
Where you dey run go
( Ehh you dey run go )
Naija na my country
( Ehh you dey run go )
Where you dey run go
( Ehh you dey run go )

BRIDGE :
Wave the flag in the air
Wave the flag up in the air
Wave the flag in the air
Green White Green for life
In the air. (X2)

VERSE 2
Teacher. Ehh
I like the way u dey flog me with your sugar cane
Gbo gbo nkan ti eti ko mi
Wo lo ri mi pe
I fit explain
the way
dat am feeling
All the way
from back in the days
Now I can see it
All the studies
History nko?
Arise o compatriot
My dream
To serve our father land
With love and strenght and faith
Nwanne ke ebe ina e fe fe
Imaro ni Ibu Eze
Na ala papa gi ehh


Chorus:
Where you dey run go
( Ehh you dey run go ) X2
A land with milk and honey
( Ehh you dey run go )
Where you dey run go
( Ehh you dey run go )
Naija na my country
( Ehh you dey run go )
Where you dey run go
( Ehh you dey run go )


http://limelinx.com/b02o1

Proudly Nigerian