Friday, January 6, 2017

Dremo- Ojere


Intro
Yee
Zoonamix
Oluwa-baller
Yeah... Oluwa
Oluwa Baller

Verse 1
I just dey start
And I don dey start to dey get enemies, Ojere!
Wait now why una dey vex?
Make I land first, before you bury me, Ojere!
Got girls online, got girls in-line
T’on fe r’imi Ojere!
All of them fine, but am fxxking with the finest
Won jeri mi Ojere!
Won kere si mi men
Presence mi kan d’awon laamu, Ojere!
But, my guy Walahi, me I no send them
I no get airtime Ojere!
I no get time Ojere but the Rolex dey my left hand Ojere!
No be say pe pride Ojere
But you rolling with the best gang, Ojere!
These girls dey fumble
Them dey form hard-to-get, Ojere!
If she want dey long you, Bros
Abeg, use your hand, Ojere!
About last night, I really blame it on the Grey-goose Ojere!
I think say she be Coke bottle
But woke up to see bottle of Farouz Ojere!
Oh my God!
Awon fans mi, E seun Ojere!
I never let the team leave me behind
E le bere l’owo Seun, Ojere!
Am living life for where I dey so
I am straight out on here, Ojere!
Real recognize real, but, you fake
So get out of here Ojere!

Chorus
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smell all around me
Apg and Dmw na dem dey find me
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

Verse 2
Zero at the zone, now we dey smoke on Alariwo!
A sare lo Dubai Emi, Banco, ati O-B-O
3k Doughs dey for pocket
And you know that she's ready to blow
Gave her all that D, now she’s calling me Daddy o
Yo yo yo yo!
Steady be getting that Dough Dough
Look at me from head to toe though.
Nigga you already know-know
I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes
And dem dey pay me for every show
And if you dey owe me men I'm at your door
Yo yo yo yo!
Steady be getting that Dough Dough
Look at me from head to toe though.
Nigga you already know-know
I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes
And dem dey pay me for every show
And if you dey owe me men I'm at your door

Chorus
Nigga can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smell all around me
Apg and Dmw na dem dey find me
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

Verse 3
You got to keep up with the simplest
And you fit to misplace something
Taking too many bullshit from these nigga
Switching on me started snitching on me
Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader
No new friends and fxxk all the old ones,
who messed with Oluwa babanla turn up
When I dey growing up
Time now, I be king I dey rap I dey sing
I step onto the ring, now they’ all trying to show me love
I no dey fxxk with you
I no dey fxxk with you!
And just because we dey for the same class for Secondary School..
E no mean say you be my G.
E no mean say I owe you shit
E no mean say you fit come chill for my crib,
without informing me
NO, no, no, no, no
No, no, no, no I no like am!
It’s funny, how the ones that famz now
Are the ones wey dey cover books for exam
But, it’s okay it’s Okay!
E m’owe, but mo mo way, lati j’awo, fun emi,
family, ati friends mi too much money!


Outro
Yeah Ojere!
DMW Ojere!
Yeah! Yeah! Yeah! Yeah! Ojere!
The Ape in the building Ojere!
Yeah! Yeah! Yeah! Yeah! Ojere!
Ade on the beating Ojere!
Yeah! Yeah! Yeah! Yeah! Ojere!
Yeah!

Adey, on the beat; Ojere!

Proudly Nigerian