Showing posts with label Dbanj. Show all posts
Showing posts with label Dbanj. Show all posts

Wednesday, August 29, 2012

Dbanj-Oyato

Intro
Huh!
I'm D'banj!
Or Skibanj like my Jamaican friends call me
Incase you try to forget
Oto laye mi
Oto laye re
Oto laye re
Eh!

Chorus
Dbanj oyato oyato oyato (moyato)
Dbanj oyato oyato oyato (ah! moyato)
Oto laye e (ehn)
Oto laye won o (hun)
Oto laye e (ha ha ha)
Ori e yato

Verse 1
For I see all these pharisee (pharisees)
All them say, all na falacy (falacies)
Hun! Wetin them talk no matter at all
Hun! What God has done, no man can destroy
Eh! and at the end of the day there's no contest
There's no reason talking out of context
Dem know me, dem know what I've accomplished
So why you come dey act with no conscience
Kirakita o ma d'ola, af'eni t'Oluwa ba fi fun
No dispute and thats the truth and I don't  need to prove cos

Chorus
Dbanj oyato oyato oyato
Dbanj oyato oyato oyato
Oto laye e
Oto laye won o
Oto laye e
Ori e yato

Verse 2
If you know what I know, you go like me o (Sleeky, tell them)
If dem know what I know, dem go like me o
That's why all around the world people dey say

Chorus
Dbanj oyato oyato oyato (moyato)
Dbanj oyato oyato oyato (moyato)
Oto laye e
Oto laye won o
Oto laye e
Ori e yato

Oshe, Mogbe
Ani moyato
Oda naa

Friday, June 29, 2012

D-Banj Oliver Twist

Verse 1
I have a confession
Don’t take it personal
I have a confession
So you got to listen

I have a confession
Don’t take it personal
I say I have a confession
So you got to listen

See I like Beyonce, but she dey with Jigga
I like Nikki, her yansh is bigger
I like Rihanna, she dey make me day go gaga
I like Omotola cos people like her
I like Genevieve cos I think that she’s so sweet
And Nadia Buhari, but she no dey drink garri
It’s not her fault you know
You cannot blame me though
I wanna have them all
I know its awkward but the truth is that

Chorus
I am just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
I’m just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Lebete lebete lebete
Labata labata labata
Sebede sebede sebede
Lebete lebete lebete

Verse 2
You got a secret but I think I know it
You want to let it out but them go call you "Ashie"
You like to do it
Do the hmm hmmm hmmm
I know you like D’banj
And you like Don Jazzy hmmm
You like 2baba
And you like Fally Pupa
And I know you love Trey Songz
But you no fit sing his songs
I thought as much you know
I do not blame you though
You wanna have them all
You know it's wrong
But the truth is that

Chorus
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Lebete lebete lebete
Labata labata labata
Sebede sebede sebede
Lebete lebete lebete

Verse 3
Hey
Why you come dey shakey shakey bumbum
When you know say you no getey getey
Bumbum
Hey
Oya shakey shakey bumbum
Cos for this gbedu you must need need the
Bumbum
Shakey bumbum bumbum
You must need need the bumbum
Shakey bumbum bumbum (bumbum)
You must need need the bumbum
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan dan dan dan dan dan
Must need need gan gan
You must need need gan gan
O di dan dan dan dan dan dan dan
Must need need gan gan
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
O di dan dan (dan dan)
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
Dan dan (dan dan)
Dan dan (dan dan)

Saturday, June 23, 2012

D-Banf ft Don Jazzy Mr Endowed

Intro
Yeepa, Ose, mmmmm, Mogbe
Ose ,Ose Ahhhhh


Don Jazzy
Hey sexy lady I heard you have been searching for the special one
So Imma give a reason to pick me
I got so many things that you go like about me but Imma gonna give you a few
I'm am am the kind of brother that your boyfriends wanna be
Cos I'm so endowed I'm so endowed
See the ladies looking at me na me they want to see

Cos I'm so endowed I'm so endowed

I'm D'banj, Mr. Endowed to bad
Hmmm Ose, Don Don Jazzy

CHORUS
I'm fully endowed (Yepa)
My upper body endowed (Ose)
My lower body endowed (
Hmmm)
And my face endowed (Mogbe)
See my house endowed 
(Ose)
And my car endowed (Ose)
See my pocket endowed (Haaa)

Absolutely endowed
Am so endowed (Endowed)

Oh! (Endowed)
Mr Endowed (Endowed)

Eh ah! (Endowed)
Am so endowed oh oh(endowed)
Are you my Mrs. Endowed
Mr & Mrs Endowed

Verse 1:
Oh! 
I'm known in my Area and I'm known Overseas
And even for Asia, dem dey gbadun my stizz
Tell me what's your Criteria, 
girl am ready to please
Am equal to the task, so set your mind at ease
Never in your life, have you seen a guy

That will blow your mind, and is so fly like moi
Make you tell me baby how far?, how far?
Girl you cant deny,I know wats on your mind
I know you wanna try,so come and take a ride with moi
Make you tell me baby how far
Koko Master waiting for you now



I'm am am the kind of brother that your boyfriends wanna be
Cos I'm so endowed I'm so endowed
See the ladies looking at me na me they want to see
Cos I'm so endowed I'm so endowed

CHORUS:


Verse 2:
When I said go-go-go, baby let your body roll
There's no need for long-thing, I got this let me take control
See I got this picture in my head
Dont only wanna get you to my bed
I aint like dem other guys, dem other guys are retarded
No need for Eeny, Meeny, Manny, Moe
Girl I'm the one that you're waiting for
I got that class and I got that Doe
Anything else that you like to know
Take my hand, lets go wild
No one night stand,you forever mine
African Prince, I'm one of a kind
And I'm never gonna waste your time now


I'm am am the kind of brother that your boyfriends wanna be
Cos I'm so endowed I'm so endowed
See the ladies looking at me na me they want to see
Cos I'm so endowed I'm so endowed

Ose, mogbe
Ose, mogbe ose haa

CHORUS

TILL FADE

Thursday, November 3, 2011

Dbanj-Scapegoat

Intro
Ahhh
I'm D'banj eh
Ose Ose
Hmmmm eh eh eh eh
And you know now
Don Don Don Jazzy again
Now this goes out to my one and only sweet potato in the world
My vow to you

Take my heart, take my love
Take my body, come build my home
Stay with me, di Iyawo mi
Cos you love me

Chorus:
I will be your scape goat honey
cos you came through for me
You gave me break through baby
oh ahhh... (2x)

Verse 1
Baby Boo
I can see your eyes
Say you don jam many fools for your life
Them go come as lovers as them disguise
But as time goes by, na your body be the price.
Backside sef wey you carry na die
That's why sometimes I no dey surprise
Them go say them love you
But that na lie.
Chop and clean mouth, tell you bye bye
Me sef I no tell you say na me holy pass
Some people dey talk say I dey use jazz
Them say I bush
Some say I razz
Them say I be nobody
I no get class
Well, I've been bad and I know it
And I'm sorry - wanna show it
But no one would give me a chance to prove myself.
Despite what you've heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you, I make this vow I say
Take my heart, take my love
Take my body, come build my home
Stay with me, di  iyawo mi
Cos you love me

Chorus:

Verse 2
For all those guys that caused you pain
They broke your heart
And brought you shame
If you need someone to blame,
You can put that blame on me.
For all those guys wey spoil your name
Those guys that drove you insane.
Let me the one to pay
At your beckon call with no delay
I'll stay committed to you girl
I'll never fall your hand
Then let them call me a fool girl
Omo na them get their mouth o
I've been bad and I know it
And I'm sorry - wanna show it
But no one would give me a chance to prove myself.
Despite what you've heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you, I make this vow eh

Take my heart, take my love
Take my body, come build my home
Stay with me, di  iyawo mi
Cos you love me

Chorus:

Omo to good o ...
Omo to nice o ...
Omo to clean o ...
Omo to set o ...
Omo to sweet o ...

Dbanj-Suddenly

Intro
Humm its don Jassy again suddenly


Its don Jassy again
Humm so sudden
Its don Jassy again
Suddenly, suddenly
Suddenly, suddenly, suddenly (Listen now)


Verse 1
Oya suddenly
Step in the club, they're loving me
Standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers robbing me
She's calling me
Late in the night she's bugging me
All day long she's stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly
She go say ori yato sori
If you ask her why, she go say
Ori yato sori
If you ask her wetin she go say
Owo yato sowo
Ehe eh
O tun wa so wipe
Koko yato si koko



Verse 2

See the girls dem like me
Cos I dey give dem the kokomicin (The kokomicin)
Everyday dem go holla me (ha)
Make I give dem the kokomicin (I say the kokomicin)
Dem go say koko master (master)
You too sweet like cake icing (Like cake Icing)
They've seen so many dudes (Humm)
But none of them be like me (yes)
Lets say im all dem see (file file)
Sharpen your eye i be JJC
They wan cook for me put condom si
But ko bo si, my head to strong for dem o
Quote me, na because of I fashy
When the girls dem come, I dey treat dem fine o
Quote me, that they never use to happen like this in my life
But now dem know the kind of life I'm living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of life I'm living
Show them,.. tell them

Chorus

Verse 3
I wan talk about this young girl
One of the finest girls I've seen (girls I've seen)
When she step over the dance floor
Her dance step so enticing (so enticing)
She would say kokomaster
You too strong like M. Byson (like M. Byson)
When we act to the movies
Especially the late night scenes
Well I remember the time
When just to get a girl to be mine
Dem go tell me say I no fine
And I poor, I poor I no commit crime
Dem go dey yab me no be small
Dem no even send me at all at all
Just to bring their number make I call
Dem go still dey halla at at all at all

Now dem know the kind of life I'm living
I'm living, I'm living
I say Now dem know the kind life I'm living
I'm living, I'm living


Chorus

Tuesday, October 25, 2011

Dbanj-Fall in Love

Fall in love  -
Don't get it twisted
love is a beautiful thing!
Its don Jazzy again

Eh I'm D'banj
Or ski-banj like my Jamaican friends call me
When the koko master fall in love
You know say water don pass garri
Eh I'm in love, are u in love


Chorus
Omo you don make me fall in love
You don make me fall in love(fall in love) x3
Oh oh oh
We suppose marry cos you don make me fall in love
You don make me fall in love(fall in love),
You don make me fall in love(fall in love)
You don make me fall in love eh eh eh eh eh eh

Verse 1
My sweet potato
I wanna tell u my mind, wanna tell u my mind o
I no understand o
Cos I dey see well well
But dem say love is blind o!
You see as u dey so
You are the love of my life,
You are the love of my life o
I cannot deny o! I wanna make u my wife
Wanna make u my wife o.

See I never thought that I'd find someone like you
That would capture my heart and there is nothing I can do
I used to brag to my friends that I'll always be a player,
But since I set my eyes on you.
Omo you don make me fall in love.


chorus


verse 2

My sugar banana
As I don get you if I say make I hammer,
Me I no fit wait o
Make you come follow me make we go see my mama
For better, for worse o!
We go dey together in any kind of weather
See I no dey joke o!
Say na true I dey talk o! na true I dey talk o!

My friends dey ask me say,
O boy what is the matter.
Me I dey tell them say,
You dey make my head scatter
See I use to lie to myself
That I'll always be a player
But since I set my eyes on you

chorus

instrumentals]

chorus 2x
Eh mama eh mama eh mamu o e le le le (2x)
Girl you know you make me fall in love o

Eh mama eh mama eh mamu o e le le le (2x)
Girl you know you make me fall in love o

Eh mama eh mama eh mamu o e le le le (2x)
Girl you know you make me fall in love o

Proudly Nigerian