Showing posts with label Flavour. Show all posts
Showing posts with label Flavour. Show all posts

Wednesday, August 22, 2012

Omawumi ft Flavour N'Abania Bottom belle


Intro
Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Eh eh wonder (oh oh o)
Kokoma
I stand by
Adebisi Konga (eh eh)
Omawumi's baby
Eh eh wonder (eh eh eh)
Eh eh wonder eh

Chorus
Oga buy  me bottom belle coolu my heart ehe
Oga buy  me bottom belle coolu my heart ehe
Bonsuwe! Azikiwe
Bonsuwe! Ah yo ah yo
Bonsuwe! Azikiwe
Bonsuwe! Ah yo ah yo o

Eh eh eh ah yo ah yo o
Eh eh eh ah yo ah yo o

Verse 1
You tell me say you like me
Me sef tell you my own eh
When e reach to buy me fine things
Iwo l'Aradite eh (eh)
If I tell you say make you do better
Try understand
I say as a woman wey like plenty money
Oya show me say fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh eh eh
Chairman do something, kpamurege

Chorus
Oga buy  me bottom belle coolu my heart eh (coolu my heart eh)
Oga buy  me bottom belle coolu my heart eh (Everybody say)
Bonsuwe! Azikiwe (aha)
Bonsuwe! Ah yo ah yo
Bonsuwe! Azikiwe (ehe)
Bonsuwe! Ah yo ah yo o (oya Oliver)

Eh ah yo ah yo o (ehe ehe eh eh)
Eh eh eh ah yo ah yo o

Verse 2 (Flavour N,abania)
Flavour (eh) Omawunmi's baby (eh) bottom belle
Abo babo babo babo a bonsuwe
Oya now Flavour (eh) Omawunmi's baby bottom belle
Abo babo babo babo abonsuwe
The way you dey whine am go down down low (down low)
E dey coolu my heart (oya Oliver)
The way you dey shake your bum bum bum (ehe)
E dey coolu my heart o oh o
You want am for Naira or Dollar (oh yes)
You want am for Pounds or Euro (of course)
Anything for you baby coolu my heart o (coolu my heart o)
Oya dancia dancia baby mi (oya dancia dancia)
Porokoto porokoto ogini di(porokoto, porokoto)
Yeh e dey coolu my heart o

Chorus
Oga buy  me bottom belle coolu my heart eh (coolu my heart eh)
Oga buy  me bottom belle coolu my heart eh (ogwaso)
Bonsuwe! Azikiwe (I need to buy my bell bottom)
Bonsuwe! Ah yo ah yo (I need to shop my own)
Bonsuwe! Azikiwe (I need to do my hair)
Bonsuwe! Ah yo ah yo o (Eh eh)

Oh uho ah yo ah yo o
Oh o ah yo ah yo o

Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Eh eh wonder (he fall am for ground)
Kokoma (he pick am for up)
I stand by (he throw am there)
Adebisi Konga (he throw am there)
Omawumi's baby
Eh eh wonder
Eh eh wonder eh


Flavour Omawumi's baby bottom belle
Abo babo babo babo abonsuwe
Oya now Flavour Omawunmi's baby bottom belle
Abo babo babo babo abonsuwe

Eh ti ye ti ye
Shey eh wo
Mama Bonsuwe
Mama zikiwe ihe

Saturday, April 28, 2012

Flavour ft Tiwa Savage-Oyi




Intro
See I dey catch cold eehhh
Baby, I dey catch cold
Verse 1 (Flavour)
My Jollof rice eh, how u dey do today (baby mo)
My tomato Jos o, I don dey think about you (Omalicha nwa)
E dey make me dey wonder
Because you love me so so tender (eeya)
But now I am dulling (dulling)
Cos here is so so boring (baby mo)
For a very very long time,
I don dey shiver o (eh e)
And e be like say na fever (fever)
I dey catch cold
Chorus
Oyi na tu mo
See I dey catch cold
Oyi na tu mo
I say Baby I dey catch cold
Esi gbo Oyi na tu mo
I say baby I dey catch cold
Aka t’oyi na wu mo
I say baby I dey catch cold
Na na now

Verse 2 (Tiwa Savage)
Wahala don come o (ah ah)
I think I found the one yeah
My heart keeps racing
It just won't stop oh
So just say the word
Anything my baby want
I'll jump jump, run run
As far as I can get to you
For a very very long time,
I don dey shiver (shiver yeah)
And e be like say na fever
I dey catch cold

Chorus
Baby run run run run run run so fast
Baby come come baru gawa
Person go die die die die die die eeya o
Person go die eeya o
Ige kesi k’oyi tubwe mu
Omalicha okasi mmanu
I wanna touch nonstop
I wanna lean on your shoulder
It is getting colder


Chorus
Oyi na tu mo na today
Aka t’oyi na wu mo
JStunt on this one
Flavour and Tiwa Savage
Oyi mo
Oyi Oyi

Proudly Nigerian