Friday, September 9, 2011

Tuface Idibia- Only me

Verse 1
If to say nah just me, I'll be living like I don't care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I'll be doing anyhow
Because nobody go dey here to challenge me
Nobody supernatural
That's just the spirit of the carnival
My personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass all
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Chorus 2x
Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo....
Malo ro pe no be gbogbo wey go make this money

Verse 2
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me, scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, but no want to share with with
It will be only me going to the cinema lyrics from museke.com
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke, and Elanor and Chidera
Plus I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Repeat Chorus 2x

Verse 3
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love and unity
So I sing, say say

Repeat Chorus 2x till fade

No comments:

Post a Comment

Proudly Nigerian