Monday, January 2, 2012

Psquare Do Me

Intro
Oh, e get as you dey do me, do me, do me
Na the way you dey do me
Girl, I love the way you do me (do me 6x)
Boy, I love the way you do me (do me 6x)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh oh

Verse 1
So now she step into the club house (club house)
See how the boys dem a drop down (drop down)
And all the ladies just dey hala say (dey hala say)
Them no know say wahala dey
If you no soji, take am easy, make you no dey fall (no dey fall)
This na the song for the dancehall
The way you move your body girl, e be like say (e be like say)
You no know say wahala dey
Na the way wey you do the things you do (oh oh)
E be like say you get plans for me and you (oh oh)
If I put it on you, you put it on me (oh oh)
What a man can do, a woman can do so

Hook
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
Touch me I touch you (man no go vex)
You say, (man no go vex)
I say (man no go vex)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
So won't you give it to me (I go give it to you)
So make you give it to me some more (some more)
E get as e dey do me, do me
So make you give it to me, give it to me
E get as e dey do me do me,
So make you give it to me some more
E get as e dey do me, so make you give it to me
Na the way you dey do me (do me 3x)
So you can give it to me some more

Chorus
So make you do me (do me 6x)
Make you do me (do me 6x)

Verse 2
Psquare
Omo, check out the way she twist and wind it
Making me feel like I can grind it, (grind it)
Every girl, I know say you dey eye me, (eye me)
After the show na the party for my room (room)
Strictly for me and you, (you)
We get plenty things to do, (do)
So pull off the bump and move, make we groove (eh)
Waje
Boy, you know say talk is cheap and you are tempted to roll with me
Me, I no be the bizzy body wey you sing
What a man can do, a woman can do so

Hook
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
Touch me I touch you (man no go vex)
You say, (man no go vex)
I say (man no go vex)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
So won't you give it to me (I go give it to you)
So make you give it to me some more (some more)
E get as e dey do me, do me
So make you give it to me, give it to me
E get as e dey do me do me,
So make you give it to me some more
E get as e dey do me, so make you give it to me
Na the way you dey do me (do me 3x)
So you can give it to me some more

Chorus
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh

From the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
Me, I no be the bizzy body wey you sing
What a man can do, a woman can do so

Repeat Hook till fade



2 comments:

Proudly Nigerian